Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
Sunday, 3 January 2016
GBEDU TIME AS DAVIDO PAPA JOINAM FOR STAGE FOR GAMBIA (Video)
Davido don show say life still dey to enjoy afta wahala.
Nor be small tins appun bitwin him famili and he pikin mama famili last week but di bobo nor allow dat one bodaram as he don enta Gambia go enjoy imsef and play one show and him papa sef, joinam on stage.
Watch di vidio hia:
http://www.youtube.com/watch?v=s4LeZSPyFns
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment