OGAKPATAKPATA

Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.

Monday, 24 June 2019

VICE PRESIDO YEMI OSINBAJO DON YARN TORi PIPO SAY,DIA IS NO WAY NAIJA NO GO BETA BICOS NAIJA PIPO NO DEY LAZY,DEM DEY VERY HARDWORKING

›
Vice Presido Yemi Osinbajo wey dey on a 4 day visit to America go see dia own Vice Presido Mr Mike Pence,don yarn tori pipo say,dia is no...
1 comment:
Sunday, 26 May 2019

FOR EBONYI,ONE MAN DON PUT FUEL FOR BODY BURN HIMSELF ONTO SAY HIM NO FIT DEY FEED IMSEF AGAIN

›
Dem don rush one man go hospital for tritment afta he turn fuel for bodi and light matches take burn imsef onto say pepper no rest and to...
Monday, 22 April 2019

COMEDIAN 'ZELENSKY' DON WIN ELECTION TO BECOME PRESIDENT OF EASTERN EUROPE COUNTRY WEY HIN NAME NA 'UKRAINE'

›
Di jokers kominiti around di world don dey selibrate dia fellow comedian 'Zelensky' afta dem declare am as di winna of Ukraine pr...
Saturday, 20 April 2019

DEM DON CANCEL THE JUNE 1st FIGHT BITWIN NAIJA BADDEST BOXER ANTHONY JOSHUA AND JARELL MILLER AFTA DEM FIND OUT SAY MILLER DON PACK DRUGS FULL HIM SYSTEM BIFOR Di FIGHT

›
If you be boxing fan and you dey follow up,you go don know say Naija baddest fighter Anthony Joshua fight wit American Jarell Miller supp...
Tuesday, 16 April 2019

ONE PASTOR 'PASTOR GIWA' DON YARN SAY MAKE WE STOP TO PRAY FOR DEAD PIPO BICOS E NO MAKE SENSE, INSTEAD,MAKE WE DEY PRAY FOR PIPO WEY DEY ALIVE

›
Pastor Giwa of di 'Awaiting the Second Coming of Jesus Christ Gospel Church' don yarn say,if you like make you pray for pesin wey...
Friday, 12 April 2019

RIVERS STATE GOVERNOR NYESOM WIKE DON DEY SING PEACE SONG GIVE 'AMEACHI' SAY MAKE DEM NO FIGHT AGAIN BUT JOIN HANDS TO MAKE RIVERS STATE GREAT AGAIN

›
If you dey follow naija politiks espeshali di River state wahala as e take concern Rivers state,you suppose know say,for over five years ...
Thursday, 11 April 2019

TORi WEY DEY REACH US BE SAY,FOR GOTV TO STILL DEY NIGERIA, DEM MUST DO SOMETHING ABOUT DIA OPERATION LICENSE IF NOT,BYE BYE NA DIA NAME

›
One of di DSTV unit 'GOTV' wey many Nigerians dey use see front wen e come to cable television bizness,dey expiriens hard times r...
›
Home
View web version

About Me

Ogakpatakpata
View my complete profile
Powered by Blogger.