OGAKPATAKPATA

Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.

Saturday, 6 April 2019

SIMI DON YARN HER FANS SAY,SHE DON BAN YAHOO YAHOO BOYS FROM BUYING AND LISTENING TO HER MUSIC

›
Singa babe Simi don yarn say she don ban yahoo boys from buying and listening to her miuzik. She yarn dis one during her joinbodi yarns ...
Friday, 5 April 2019

'NA DIA PAPA GET STROKE' ---MR IBU DON REPLY PIPO WEY DEY CARRY RUMORS SAY SERIOUS STROKE DON PINAM DOWN

›
One ugly news bin come out yestaday say MR Ibu don get stroke sickness and e dey veri veri sirios. Akordin to di tori,dem say dem carry ...
Thursday, 4 April 2019

RAPPER 'ICE PRINCE ZAMANI' SAY,TO DEY PLAY GIRLS KONI KONI LOVE DON TIRE RAM SO DIAFOR,HIM DON READY TO MARRY AND SETTLE DOWN

›
Ice Prince and former girlfriend Maima Oleku singa dat year Ice Prince don yarn tori pipo say him don tire to dey break girls heart upan...
Wednesday, 3 April 2019

DAVIDO UNCLE 'ADEMOLA ADELEKE' HOPE OF BECOMING OSUN STATE GOVERNOR DON HIT ROCK AS ABUJA HIGH COURT DON FIND FAULT FOR HIM WAEC RESULT

›
Davido uncle Ademola Adeleke of di PDP need sirios prayers if he won still bikom di Gofnor of Osun state afta Abuja high court don pass j...
Monday, 1 April 2019

BLACKFACE DON TAKE HIM QUARREL WIT 2FACE TO ANODA LEVEL AS HE DON BLOCK 2FACE FROM HIM PAGE ON TOP INSTAGRAM

›
From friends to brodas,from brodas to enemies, na wa o dis Blackface and 2face fight na problem o. If you dey follow up,you go don notic...
Thursday, 28 March 2019

THE MAMA OF EGYPT SUPERSTAR FOOTBALLER 'MOHAMMED SALAH' DON DEY PARA SAY,SALAH FALL HER HAND AFTA PICTURE OF WIA SALAH HUG ONE FEMALE FAN SHOW FACE FOR INTANET

›
Mohammed Salah mama don dey para foram base on di picture wey come out online wia evribodi see wia Salah hug one female fan. Salah mama ...
Wednesday, 27 March 2019

HIGHLIFE SINGER FLAVOUR, DON BUILD SCHOOL FOR BLIND PEOPLE FOR LIBERIA TO TAKE CELEBRATE HIM BLIND FRIEND 'SEMAH'

›
Eva since Flavour Nabania turn friend wit dat Liberia small boy Semah G. Weifur,he neva look back to see how he go take add value to di b...
‹
›
Home
View web version

About Me

Ogakpatakpata
View my complete profile
Powered by Blogger.