Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World.
AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
Sunday, 29 November 2015
CHAi MONEY GOOD O!SEE WETIN E TURN OREZI TO
Money as dem talk am na di root of all evil but di wondas wey dis evil call money dey do,fit make pesin worshipam. Di Isoko born singa,Orezi don tush up since small raba start to dey enta.
We try root out Orezi forma pishor and compiaram wit new one and dis na wetin we get.
Money is not evritin but I biliv say no be evribodi biliv.
No comments:
Post a Comment