Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World.
AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER
Monday, 7 December 2015
I NOR WEAR PANT O!MAKE UNA PUT ME FOR GROUND O!ALHAJI NA JUST NICKNAME-OREZI
Singa Alhaji Orezi don say make pipo calm down say him no be Muslim.
He say di Alhaji wey u dey see for front of him name sometime,na just nickname.
He yarn him fans for twita wen he dey follow dem dey do small joinbodi talktalk wey u fit still call queshon and ansa talktalk.
No comments:
Post a Comment