Ova 12 pipo naim don die on Tuesday wen gofment police,sojas,navy and protestas clash sake of say dem block Onitsha bridge make nobodi enta and make no car enta di town until dem reliz dia oga,Nnamdi Kanu.
Afta dat fight,di protestas even burn down one mosque for Onitsha and now many Hausa pipo don dey run comot go north.
See more pichors of Hausa pipo as dem dey travel live Onitsha and Asaba for bottom hia:
No comments:
Post a Comment