Despirados full evriwia for dis kontri.
All dis gehs,koret fine fine bois dey die to get dia love why dem dey die to get love of celibritis wey no send dem.
One craze babe just send Don Jazzy di pishor of her breast for twita and she kon clear Don Jazzy say she love am.
Don Jazzy reply her one time say make she turn up for Jesus.
Dat kain reply dey pain.
Animal girl!
No comments:
Post a Comment