Wizkid babe,Tania Omotayo don chop belleful?
Some pipo dey call her Wizkid forma babe alreadi but well,we know say dem tight die dat year.
Wich kain belle I dey see for dis pishor so?
She drink holy water?
Abi she put balloon for unda her polo?
Wizkid for fit get ansa to all dis queshons.
Make I chilax dey wait any tori.
No comments:
Post a Comment