Nor be news again say some oyibo pipo dey spik Yoruba language for kontris like Cuba,Brazil and America.
Dem dey even tish yoruba language for some schools for yonda.
Akordin to one Temitope Omotayo wey share dis foto, he say dis pishor na white pipo wey dey stordi yoruba language for di Univasiti of Wisconsin,Madison,America.
Dis pipo get plan.
Nor soprise to see white man as Oba of Lagos tomorow.
Wen u don dey hear di language wetin remain?
No comments:
Post a Comment