Who u go blame?
Na me?
Nor be you dey sing evriday say yor be rich man,yor papa just buy jet.
Davido,nor be u say,one of yor wrist watch go buy 20 cars?
Na me talk am?
Now u don see di problem wey u dey cause for yorsef?
U dey konplain say beggars dey gada yor haus for Lekki and dem no dey allow u rest.
Ok,kwantiniu to dey boast.
Dem go soon put mat and umbrella for yor gate
No comments:
Post a Comment