Mata plenti o.
If u tink say na only una sabi cause drama,mad pipo drama sinior una own.
Dis two mad pipo cause heavi drama for Umuahia.
Dem don fall in love siriosli.
Two of dem kack for bus stop and dem dey tish pipo how to love.
Dem nor fit biaram again as dem kon start to dey kiss for poblik.
As Oshiomole go yarn,'go and die'.
Dia own be say if u nor fit biaram and u nor like wetin dem dey do,go and die!
No comments:
Post a Comment