Nollywood actress Mercy Johnson,don blast Di pipo wey dey check her belle weda her hosband Don put anoda pikin inside.
She say dose kain pipo dey waste dia time bicos she go must add anoda pikin join di three wey she don born alreadi.
Di funny actress say if she like she born football team, na she get her life.
Mercy Abeg take am izzi O.
And dis change briz neva blow reach yor side?
No comments:
Post a Comment