Tailor and forma memba of Hi-Profile' miuzik group, Sexy Steel,don dey para for pipo wey nor won alaram drink water put cup for ground.
He say just bicos say him na fine boy,pipo just dey talk say,na sugar mummy dey fidam and also givam pocket money.
Steel say anytin dem like make dem yarn,e nor konsign am.
All he know be say him na beta tailor and he also get wondafu miuzik karia.
He say dis two jobs dey put plenti food for him table.
No comments:
Post a Comment