For many kontris inkluding naija, dog meat na spesha meat as dem say di ting too swit.
But for South Korea now, if you kill dog bicos you one chopam,di law go see you as krimina.
Na court for Korea naim put di law.
Many Pipo nor go hapi wit dis law but anyhow di mata later end, we go let una know.
No comments:
Post a Comment