Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World.
AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
Thursday, 14 January 2016
KLINT DI DRUNK AND HIM FINE SHIDREN POSE FOR DIA PAPA CHEST
Di drunken masta of naija comedy,Klint da drunk share dis pishor on top Instagram.
Biutifu geh and two boys pikin of Klint pose for dia papa chest.
I hope say wen dem grow dem nor go dey shack akohol like dia papa.lol.
No comments:
Post a Comment