E be like say Paul Rudeboy, no get one single hope say Naija go fine or beta for him generation again wit di kain yarn wey di bobo post for intanet.
Paul wey dey Amerika go play show as i we dey talk so,post one biutifu foto of one Amerika citi for Instagram and he write unda di foto say:
Dear Baba God, even if i know say i nor go see my kontri like dis....But at list,let my shidren or my grand shidren see my kontri like dis one day....na beg i dey beg,....dis na wikedness Haba!!! Asin i taya !!!''
No comments:
Post a Comment