Sometimes wetin eyes dey see,mouth dey tire to talk am.
Wetin man go talk for dis two mad pipo wey dia love dey bring smoke?
Okorowanta smelling biabia nor oppress like dis for warri dat year.
Dis two mad pipo dey show dia true love to di Lagos public and if you check di woman welwell,u go siam say she don get belle alreadi.
Dis dia love nor get part two,even Romeo and Juliet go jealous dem.
No comments:
Post a Comment