Mofe Damijo nollywood fine man,Mr RMD,na beta lazy man bicos he don yarn tori pipo wit hin own mouth say,him lazy for one area and dat area na to dey shave him bia-bia.
He say,anytime wey work nor dey,he go just allow di bia-bia kuku grow.
He yarn say no be say him dey poposeli dey live di bears make dem grow but bicos e dey tire ram to shave.
If RMD dey lazy to shave odnari bia-bia for face,you sure say if he show us hin armpit,man no go fain
No comments:
Post a Comment