Di reason be say,dem no want make di oga oga fight among di church membas turn to somtin else.
Di rent of di church Don expire but Kampamba Mulenga wey yarn on behalf of di Zambia gofment say, dem no go allow dem pay again.
Akordin to dem, dem say dem no want wahala.
Di owna of Omega Fire Ministries wey dia headquata dey Auchi for Nigeria na,Apostle Johnson Suleiman.
No comments:
Post a Comment