Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World. AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
Thursday, 4 January 2018
LAGOS PIPO MAKE UNA THANK BUHARI IF NOT,BOKO HARAM FOR DON BOMB LAGOS SKATA..DAT NA WETIN ADEBAYO SHITTU Di MINISTA OF COMMUNICATION TALK
Di minista of kominikayshon Adebayo Shittu don talk say,make me and you klap for President Buhari base on di good work wey him don do to take fuck Boko Haram style up.
Akordin to Shittu he say,if no be Buhari,Boko Haram for don enta Lagos and bomb evriwia skata.
Oga we don hear you.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment