Di PiDGiN English BLOG Wey Dey Sama u FreshFresh Gist and Any Tear Rubber TORi For Di World.
AS E DEY HOT....RECEiVE Di TORi KiAKiA.
MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER
Saturday, 24 March 2018
RAPPER AND SINGA OF IJOYA 'WEIRD MC' WEY BE 47 YEARS OLD NOW DON TALK SAY,SHE DON READY TO BORN PIKIN NOW
Singa of ijoya Dat year weird mc,Don talk say,she Don ready to get shidren now and she go like born two pikin. She say she no mind born 2 pikins and she like shidren welwell.
No comments:
Post a Comment