Last Sunday di kain phones wey dem see di richest blackman for di world dey use make me bow.
Blackberry bold 5!
Can u imagine?
No be only him na use cheap phone last wikend o.
Billionaire and oando boss Femi Otedola dey use one small Nokia.
All dis gehs wey no dey allow dia boyfrend rest bicos of xpensiv phones,shay una dey read dis tori?
Boyfrend,I want di latest iPhone,I want a Samsung smartphone"
Una nor go let pesin salary last.
Make I hiaram again first.
No comments:
Post a Comment