Style na style,patern na patern.
Na u go choose weda na style u want or na patern.
We know say na girls dey craze pass boys for anytin wey konsign dressing.
If u be girl wey like to style up welwell,food don come.
Check out dis ankara bum shots and show yor tailor weda he fit arrange any of dis style for u wey u fit take pepper dem for di area.
Time nor dey.
No comments:
Post a Comment