I go dye rili talk am say,if u like hide ashawo talk from shidren,some of dem go still know wetin deyfor pipeline.
Who know wia Ice Prince and him pikin dey drive dey go bifor dem kon enta hosting levels.
At his age,so dis boy don get gehfrend?
Oya klik and watch di vidio for bottom hia make you hear wetin dem dey diskors..
No comments:
Post a Comment