MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 6 September 2016

VIDEO OF OLAMIDE WEY DEY TISH HIN PIKIN HOW TO PLAY PIANO



Katch dem yong na so dem yarnam.
Dat na wetin Eni Duro singa Olamide dey try do wit een son.
Street ti take ova.
Nor soprise to see dis boy carry street mata for head like lakpalakpa for future.
Anytin can appun.
Rap yor mouth skata like yor papa,Maximilliano.
We dey yor back.
Oya klik and watch di vidio for botom hia...


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...