MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 4 September 2016

Lol...2FACE DON WARN ALL MEN SAY,ANYBODi WEY LOOK HIM WIFE WIT ASHAWO EYE,DON BUY GBEGE


2face don warn any bobo wey dey eye hin wife to stop bicos he can kill for di babe mata.
Dem don sampo us one vidio of wen 2baba dey kiss Annie and he kon use opotuniti warn any man wey dey like her make dem nor try robish.
But I wonda why 2face dey kiss Annie like say she offend am.
Oya Klik and watch di vidio of of 2baba madness for bottom hia...


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...