MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 5 September 2016

OGA BELLO SAY,HIM GO REJECT N1 MILLION NAIRA TO ACT ENGLISH FILM BUT ACCEPT N200,000 NAIRA TO ACT YORUBA FILM BICOS HE BELIEVE IN CULTURE


If u dey folow up espeshali for home vidio mata you sopose know Oga Bello.
For about 50 years now,naim di man don dey di film industri.
All most all di film wey him dey act na for inside Yoruba film.
Now di guy yoyo don yarn say,if dem giam N1million to act inglish film and N200,000 for Yoruba film,he say him go choose di yoruba own.
Base on say,naim him language and he dey switam to promote hin own culture.
Oga Bello,you are on your own.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...