MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 3 September 2016

FUNNY YORUBA ACTOR,SANYERI,DON YARN SAY E NO POSIBLE FORAM TO MARRY TWO WIFE BICOS HIM WIFE NA GOD SENT


Funny Yoruba actor,Sanyeri don yarn Tori pipo say hin wife na special woman.
He say,dat time wey him and two of hin oda frends dey stay one room,di babe still stick toram like super glue.
Sanyeri say nor be say him na fine man and di babe still bilivam die.
He nor kon get shishi join dat year and yet di babe love am die.
Now wey God don bless am why him go kon live hin lovely wife.
Some few weeks ago di bobo arrange one wicked Range Rover for him wife to take selibrate her.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...