MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 4 September 2016

RICH BABE AND QUEEN OF TORi,LINDA IKEJI DON YARN SAY,SHE LIKE MARRY MAN WEY GET WORK,MAN WEY DEY RESPECT WOMAN AND MAN WEY GET PLENTi MONEY


All of una wey dey push Linda Ikeji to go marry,she don finalli give una one ogbonge ansa.
Wen di Tori quin dey folow tori pipo yarn,she say she like to marry man wey dey respet woman,man wey get work and man wey get money.
Also,man wey go soport her work
She don yarn.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...