MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 11 April 2016

PLENTI BABES DON CRY BUCKET FULL FOR FLAVOUR AGAIN AS DI HIGHLIFE SINGA GO SING FOR MALI


Yes I gree say di bobo dey sing fire but I nor kon undastand di too mosh cry wey dis gehs dey cry bicos of Flavour o.
Well,nor be crime to cry for Africa Michael Jackson.
Di oda time,na one babe cry and even faint wen Flavour dey paform for Ivory Coast last February.
Dis time around,ova di wikend,some babes cry lagoon full as dem watch Flavour live dey pafom for stage for Mali.
Check out more foto for Mali for Hia  wit Flavour band boys and cry cry gehs....










No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...