MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 April 2016

NO MORE BOROW- BOROW!!! MONEY MATA MINISTA,KEMI ADEOSUN,DON ASK IMF WEDA NA BY FORCE TO BOROW MONEY?


Minista of money mata,Mrs Kemi Adeosun don reply Intanashona Money Fund,IMF oga,Christine Legarde,say Nigeria nor dey sick,so diafor we nor won borow any money from dia hand.
Christine Legarde bin yarn say Nigeria mata don pass be kiafu and we need to borow money from dem.
Di minista also yarn dem say make dem nor fear,naija go soon ovakom all di plenti wahala wey she dey face.
Madam Kemi abeg,if naija nor won borow,giv dem my name,I won borow make I take arrange somtins.
I go giv dem back by disemba.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...