MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 5 April 2016

FUEL SCARCITY: SEE WHITEMAN,POLICEMAN AND OKADA RIDER ON TOP ONE BIKE


Dis kontri don dey turn upside down finish o.
See wetin fuel scarcity turn pipo to?
Whiteman and mopol and okada man dey inside one bike dey comot.
God dey.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...