MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 1 April 2016

AS MY SHIDREN DO ME APRIL FOOL TODAY,I SWEAR,I GO DO MY OWN BACK WEN APRIL ALLOWANCE TIME REACH-ATIKU


Forma vice presido,Atiku Abubakar don yarn for twita say he go show een shidren pepper wen April alawans don rish.
He say bifor een son @Mustyblax and een dotas fit get mind use one funny joke fool am for April  1st,he go do dem back wen dem come for pocket moni.
Dis shidren own gud wey dem get who dey giv dem pocket moni.
Who born monkey banana to get pocket moni.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...