MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 11 April 2016

DAVIDO SAY HE NEED TO PACK AS TOO MUCH BEGGARS DEY GADA HIN HOUSE FOR LEKKI



Who u go blame?
Na me?
Nor be you dey sing evriday say yor be rich man,yor papa just buy jet.
Davido,nor be u say,one of yor wrist watch go buy 20 cars?
Na me talk am?
Now u don see di problem wey u dey cause for yorsef?
U dey konplain say beggars dey gada yor haus for Lekki and dem no dey allow u rest.
Ok,kwantiniu to dey boast.
Dem go soon put mat and umbrella for yor gate

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...