MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 14 April 2016

KPANSHING MATIRIA? DIS HARRYSONG (GOD) DAUGHTA SHA


Since share di gala singa Harrysong,give shout out to hin dota for Instagram,pipo neva stop to focus on di babe.
Altho Harrysong say di malawi naim him God dota say hin neva rish to born dis kain pikin.
Harrysong na confam Ijaw boy and di babe name na Chika.
Since wen Ijaw gehs start to bear Chika?
Lot of pipo nor biliv Harry and hin tori sha.
Dem biliv say na kpanshing matiria di babe be to Harrysong.
Well,di tin wey dey dia now be say di babe market dey sell die.
See more of di malawi pichors for bottom hia...



No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...