MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 19 April 2016

DIS BIAFRA PIPO MEAN BIZNESS O,SEE ONE SOPORTA WEY DEY LEARN HOW TO SHOOT


I nor know weda to take Biafra fight sirios o.
If u nor take di mata sirios,na u sabi.
Ojukwu naim start di fight and una know how dat dat fight end da' year.
Na small tin remain Biafra for don dey plasta di area wit dia kontri east wit dia flag.
Some years afta,pipo like Nnamdi Kanu don carry di mata for head.
Even tho Nigeria gofment put di bros for jail,di fight don hol'ground again as dis Biafra soporta for dis pishor show us.
But on anoda tinking sha,e be like say dis foto dem na from film wey dem dey act.

Bifor di bobo live hin work,enta bush go len how to shoot,naim be say Biafra nor be joke.
Nigeria and Biafra fight,na me be di refri.
Abeg who get whistle?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...