MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 18 April 2016

SORRY NOLLYWOOD,KOKOMASTA SAY NA HOLLYWOOD GETAM FOR HIM FILM CAREER


Dis one posibo so?
Well,anytin can appun as D'banj don yarn one radio pikin,Anele Mdodathat for South Africa say,he get dreams to play enta Hollywood and join di dem dey act film.
Weda na horror film,bestsella,karton or action film,if u don join you don join.
Di kokomasta say,e nor make sense if u limit yorsef to one tin,so diafor,een get plans to chook leg for di mata.
D'banj abeg if dem finali giv you role to act,nor forget yor (oshe!) langua o,bicos dem no dey know finish.
Oyibo dey like who dey craze.
Na so my frend Oscar take win award for Oscars.
Only say na my kapenta givam di award.
Gud one kokomasta.
Just biliv.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...