MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 16 April 2016

SEE DI PETROL STATION WIA GIRLS DEY SHOW DIA YANSH MAKE PETROL FOR SELL (photo)

Notin man nor go see for dis life.
Na diferen strategi dey to take market yor goods.
Yor own na to chuz di one wey go work for you.
Imagine say u go buy fuel,for inside di filling station,girls dey sample dia yansh dey dance so dat kostomas go dey come plenti.
Na wetin dey appun for dis filling station for Kenya be dat.

Nor blame di owna bicos all man need sense to do dia bizness.
If na naija dis kain filling station dey,even wen fuel skasiti nor dey,kiuw and traffic go stil dey bicos all mehn go won watch di gehs as dem dey shake dia bombom.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...