MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 2 April 2016

SEE DI BIUTIFUL BABE WEY DON JAZZY WON USE BRAIN KOLOBI


Don Jazzy use tortis sense for twita yestaday.
We know wetin dey,so Don Jazzy if di malawi play enta yor line,you don win be dat.
You know say for twita,u nor fit send sombodi sikrit message if di pesin nor dey folow you.
So Don Baba J play one fast one as he tell one swit malawi for twita say,oh baby, u nor dey folow me sef!na wa for dis life,God dey.
Di babe know say na trap dem set foram but she poposeli fall inside
She even reply Don Jazzy say,'Don J, i don dey folow you o.
Mista produsa,now wey yor possy don katch cow,abi na fishaman wey katch fish,u fit dance awilo.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...