MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 16 April 2016

GOOD JOB: AREA FADA,CHARLY BOY DEY CONTROL TRAFFIC FOR LAGOS



Area fada and forma Gbagada badboy,Charlie Boy,use hin church mind wey many naija pipo nor dey quik use, take dey kontrol trafik for Alfred Rewane road,Ikoyi,Lagos.
Na so e sopose be.
We get our role to play for diferen area to make dis kontri tight.
Good one Area fada.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...