MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Sunday 17 April 2016

DAVIDO SAY HE OWN BLOOD DEY JEALOUS HIN NEW ARTISTE MAYORKUN SUCCESS



Dis tins dey appun welwell.
Dat kain situation wey be say yor own broda go dey vex say u dey progress pasam for yor bizness.
Hkn gang lida,Davido,don dey para for one of hin own pesin wey dey jealous di rise of Mayorkun,hin new artiste.
Akordin to O.B.O,he yarn on top twita say him don do big tins foram but he stil nor blow.
Di only tin be say Davido nor call anybodi name but I dey sure say na one pesin from Danagog,B red or Shina Rambo as na dem be di oda pipo wey dey di gang.
Na wa.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...