MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 15 April 2016

GOOD NEWS: NNA MEHN, GOFMENT DON GIVE 'AIR PEACE' LICENSE TO DEY FLY STRAIGHT FROM ENUGU TO CHINA


Federa gofment don approve aeroplane to dey fly from Enugu to China diretli make pasengas nor dey stop for Ore to chop so dat dem nor go waste too mosh time for road again.
Na Air Peace gofment giv di license.
Di Govnor of Enugu state,Ifeanyi Ugwuanyi,say dis na beta development as e go make bizness for di state improve.
He also say dis one show say nor be only hausa pipo President Buhari get for mind.
Di Govnor yarn all dis one during di closing serimoni of di First Enugu Investment Sumit.
I hope say dis direct opotuniti to China nor go make my Nna brodas dey bring so so fake China tins enta dis kontri?
Dem dey sell original products for dia too.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...