MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 16 April 2016

MAHEEDA,DI OLOSHO QUEEN SAY,PAY 90K IF YOU WON FOLOW HER YARN ON TOP INTANET


Di forma Port Harcourt base olosho,Maheeda,don yarn say,if u know say u dey trip for her mata and you like to folow her yarn on top 'FaceTime' for intanet,u must coff out N90k dat is to say 250 Euros.
Wetin she nor yarn tori pipo be say,na wich bizness she and di pesin go do?
Na touchingbodi bizness or dem won discuss heaven?
Well,who won pay fit go pay sha as for me and my family,na Amala and ewedu sure pass for breakfast.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...