MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 4 April 2016

PATO RANKING PERFORM WIT WHEELCHAIR AS HE DEDICATE AM TO EEN FANS WEY DEY USE WHEELCHAIRpi


Yestaday,Pato Ranking share dis pishor on top een Instagram as he dey paform wit wheelchair and di bobo say him dedicate tam to pipo wey dey use wheelchair.
He say make dem no loose hope,make dem no allow dia kondishon stop dem from anytin wey dem wan be.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...