MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 5 April 2016

WRESTLEMANIA: AGBAYAS DEY FIGHT FOR NASARAWA STATE ASSEMBLY(VIDEO)


Sometimes i go dey wonda say wetin dey cause dis agbayas fight for inside dis assembli sef.
Dem say make dem diskors how naija go take beta,dem dey fight for dia pasona pocket.
Some say dem dey fight ova di apointment of who go lead dem.
Wen dia shidren watch dis madness,dia own fight fit worse pass dia papa own wen dem take ova in di future.
Rivers state assembli membas wrestle-mania some years ago neva stil comot for our head bifor nasarawa state do dia own.

Watch di agberos for bottom hia as dem dey trow punsh...


No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...