MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Thursday 14 April 2016

FINALLY,JONATHAN MINISTA,NGOZI OKONJA IWEALA DON YARN SAY BICOS JONA NOR SAVE MONEY NAIM MAKE US DEY SUFFER




I nor know how forma presido,Goodluck Jonathan go fil as di minista for finance undaram,Ngozi Okonjo Iweala don yarn say wetin finish hin gofment for ground na bicos dem nor save any money for di future in case tins red.
He say wetin save naija for 2008 wen problem full di world and wen tins turn upside down for Obasanjo regime,na bicos dem get sense save $22bilion dollars.
She say wetin make our eyes dey see pepper now na bicos,Goodluck nor save.
Okonjo Iweala yarn all dis one for one joinbodi meeting wey appun for George Washington Univasiti.
She even advice world bank and intanashona money fund,IMF,make dem make am konpozri for kontris to dey save just like Chile wey save as di tin later hep dem wen tins tight.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...