MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Tuesday 19 April 2016

FORMA KHAKI PRESIDO,IBB DEY SICK SIRIOSLI,HE NOR DEY FIT WAKA BY IMSEF WITOUT ASSISTANCE


Evribodi for naija,make una pray for our forma presido,Ibrahim Badamosi Babangida make he get well bicos di guy dey siriosli sick.
Akordin to pipo wey know about hin mata welwell,dem say IBB don dey sick for sometime now and naim make he nor dey too much appia for publik nowadays.
We even hia say di forma khaki president nor dey fit waka on hin own except sombodi hepam.
Dem say he dey always visit Abuja nowadays for tritment.
We dey wisham quik rekova.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...