MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Saturday 16 April 2016

I GET PLENTI MONEY TO BUY ANYTIN WEY GO MAKE ME HAPPY INCLUDING 'HUSBAND' - LINDA IKEJI



Tori quin,Linda Ikeji don blast all her haters say make dem kontiniu to dey argue for inside dia dustbin,all wetin she know be say,wit $1billion dollars for her bank account,na she be di richest woman for naija.
Sorry Linda,abeg no vex for me I be tink say na Folorunsho Alakija be di richest naija woman alive.
Linda Ikeji say her money long pass third mainland bridge and so diafor,she can buy anytin wey she like including 'hosband'.
She say she can spend her money anyhow she like bicos e no konsign anybodi.
Linda yarn all dis one ontop twita.
Make I nor yarn wetin dey my mind,di tin be say take am or livam,Linda don yarn her mind.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...