Last saturday for Warri,home boy and billionaire,Ayiri Emami,di Akulagba 1 of Warri,celebrate im birthday wit style as he dash free kerosine and fuel to pipo.
He also commishon him gas station and hin 911wackis joint.
Pipo wey dey there to nice up di birthday groove na Timaya,Bovi,Solid star,Harrysong plus him wife and shidren.
Check more pichors for bottom hia:
SOME PIPO WEY COLLECT FREE FUEL AND KEROSINE |
No comments:
Post a Comment