Tattoo don turn food for many pipo espeshali for pipo for yonda.
See dis oyibo babe wey one naija guy carry enta di kontri as she draw tattoo full bodi.
Di guy famili sef soprise wen dem show.
If yor broda or pikin carry dis kain tin come from yankee,wetin you go do?
No comments:
Post a Comment